
Fireboy don win di Best R&B Single award for di 14th edition of di Headies.
Brymo also win best recording of di year.
Meanwhile 1 Milli – Davido By Director K win Best Music Video of the year.
See full list of di winners so far
Producer of The Year
Pheelz – Billionaire by Teni
Best Vocal Performance (Female)
Niniola – Addicted
Best Vocal Performance (Male)
Praiz – Under The Sky
Best Street Hop Artiste
Mayorkun – Geng
Rookie of The Year
Bad Boy Tims – MJ
Best Pop Single
Nobody – DJ Neptune feat Joe Boy and Mr Eazi
Best Collabo
Ladipoe and Simi – Know you
Best Alternative song
Moelogo – I wonder
Best Rap Single
Falz – Bop Daddy feat. MS Banks
Best R&B Album
Fireboy DML – Tears, laughter and goosebumps
Best Alternative Album
Roots – The Cavemen
Next Rated
Omah -Lay
Viewers Choice Award
Wizkid
Songwriter of the Year
Simi – Duduke
Best Pop Award
Fireboy – Apollo
Lyricist on The Roll
Ilbliss Goretti – Country
African Artiste Recognition Award
Master KG
For di award show, wey dem bin hold mostly offline to keep with Covid 19 restriction for Lagos, plenti pipo still gada around di streaming platforms to see wetin happun.
King Sunny Ade collect award as im join di Headies Hall of Fame.
We go dey update list of winners as we get dem
Leave a Reply